Songtexte.com Drucklogo

Don't U Leave Me Songtext
von SPL

Don't U Leave Me Songtext

My body my body my body my body my body eh
My shawty my shawty my shawty my shawty my shawty
Plenty kele dey but nah u wey see ooo ()
Don′t u leave me go
Nah u wey I want ooo
Don't u leave me go
Nah u wey I want ooo
Oh gal,don′t u leave me go hanging
Me I dey see u from afar
Me I dey sight u from afar
Eh from afar
Me I dey sight u from afar
Eh eh from afar
Me I dey sight u from afar
Don't u leave me go
Don't u leave me go eee
Don′t u leave me go eee
Don′t u leave me go


Plenty kele dey here
Plenty kele dey were
Plenty kele dey for u eee
But I decide to u gal were
Don't u leave me go
Don′t u leave me go
But shey nah u I want nothing go make me to change my mind
But nah u wey I want nothing go make me to change my mind
Yeah
Don't u leave me go eee
Oo oo ooo(don′t u leave me go)
Gal,don't u leave me go eee
Don′t u leave me eeeeee
(Plenty kele dey)
(plenty kele dey)
Plenty kele dey for me,but I decide to choose u gal coz u so special
Give them
Another one by nosky

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von SPL

Fans

»Don't U Leave Me« gefällt bisher niemandem.