Songtexte.com Drucklogo

I.G.D.T (I Go Dey There) Songtext
von Ric Hassani

I.G.D.T (I Go Dey There) Songtext

Good morning, olomi
Na you dey give all the kind love wey I need for my body
Na make me carry you go inside church, baby, take all my money
Na you I dey hustle the hustle for, oh
Your love naim dey carry me go up

My lover, my sister, my mother, importer, exporter
See as you gather, nobody badder
You can never climb okada
You no go suffer, baby, I′m down whenever gan
I carry you for head, anywhere you go, I dey there

I go dey there for you
I go dey there for you
You are the queen of my life, my number one of all time
Dey there for you
I go dey there for you
You are the treasure I find, my baby, I don't mind
I go dey there


Gimme your love, your word is whole
Make I put am for my head
I go put am for head, I no fit to complain
Tell me who dey stress you
When I come through, dem go gentle
I go show them the way
Tell Chioma o, ah (ah)
She don′t need to cry (ah)
'Cause even if it's raining, I go make you smile
Be Baginatu, ah
I go give you energy, baby
′Cause you′re one of a kind

My lover, supporter, no other arewa
No one above her, see as you gather
You too much o, you too much o, no be lie
Also, I'm clear it′s you that I need, oh yeah
See me, I carry you for head o

I go dey there for you
I go dey there for you
You are the queen of my life
My number one of all-time
Dey there for you, I go dey there for you
You are the treasure I find
My baby, I don't mind
I go dey there


Afro Love is basically love stories from an African man
Most times, we aren′t taught to be vulnerable
Men in general aren't taught to be vulnerable
But moreso African men because we, we are natural-born warriors
But do we feel? Do we love very deeply
These songs are stories, love stories that we keep inside
Afro Love

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Ric Hassani

Quiz
Wer ist auf der Suche nach seinem Vater?

Fans

»I.G.D.T (I Go Dey There)« gefällt bisher niemandem.