Blow You Away (Delilah) Songtext
von Blue Lab Beats feat. Ghetto Boy
Blow You Away (Delilah) Songtext
Minicado minicado
Say you got one
Me need one too
All all for me
Kolobiko
Anointing anointing
Valentino Valentino
She call me for my telephone
Wetin she want
Wetin she want
All all for me
Kolobiko
Honey
Oya done oya done all the dulling
O mummy
Oya done oya done with the stunning
O honey
Omoge no more time for the dulling
Come baby come make we soge
Come baby come dog the dulling
No dey look sad
Baby girl make I blow you away
Blow you away
You too look nice
Only you wey fi to blow me away
Blow me away
Omo realize
Only you Wey go dey make my days
No dey look sad
Baby girl make I blow you away
Blow you away
Minicado minicado
Say you got one
Me need one too
All all for me
Kolobiko
Anointing anointing
(Wha ya say)
Valentino Valentino
She call me for my telephone
Wetin she want
Wetin she want
All all for me
Kolobiko
O baby call me your leader
Anytime you want make I deliver woah
We de do some tins Wey you no do with money
Mmm you no go get from nobody
O baby Delilah
O baby Delilah
This your biggy sumtin
Come make I refine am
O baby Delilah
O baby Delilah
This your biggy sumtin
No know where ago find am
Honey
Oya done oya done all the dulling
O mummy
Oya done oya done with the stunning
O honey
Omoge no more time for the dulling
Come baby come make we soge
Come baby come dog the dulling
No dey look sad
Baby girl make I blow you away
Blow you away
You too look nice
Only you wey fi to blow me away
Blow me away
Omo realize
Only you Wey go dey make my days
No dey look sad
Baby girl make I blow you away
Blow you away
Minicado minicado
Say you got one
Me need one too
All all for me
Kolobiko
Anointing anointing
Valentino Valentino
She call me for my telephone
Wetin she want
Wetin she want
All all for me
Kolobiko
O lord
Mmmmm
Another love story
Ghetto boy Deya suh
Say you got one
Me need one too
All all for me
Kolobiko
Anointing anointing
Valentino Valentino
She call me for my telephone
Wetin she want
Wetin she want
All all for me
Kolobiko
Honey
Oya done oya done all the dulling
O mummy
Oya done oya done with the stunning
O honey
Omoge no more time for the dulling
Come baby come make we soge
Come baby come dog the dulling
No dey look sad
Baby girl make I blow you away
Blow you away
You too look nice
Only you wey fi to blow me away
Blow me away
Omo realize
Only you Wey go dey make my days
No dey look sad
Baby girl make I blow you away
Blow you away
Minicado minicado
Say you got one
Me need one too
All all for me
Kolobiko
Anointing anointing
(Wha ya say)
Valentino Valentino
She call me for my telephone
Wetin she want
Wetin she want
All all for me
Kolobiko
O baby call me your leader
Anytime you want make I deliver woah
We de do some tins Wey you no do with money
Mmm you no go get from nobody
O baby Delilah
O baby Delilah
This your biggy sumtin
Come make I refine am
O baby Delilah
O baby Delilah
This your biggy sumtin
No know where ago find am
Honey
Oya done oya done all the dulling
O mummy
Oya done oya done with the stunning
O honey
Omoge no more time for the dulling
Come baby come make we soge
Come baby come dog the dulling
No dey look sad
Baby girl make I blow you away
Blow you away
You too look nice
Only you wey fi to blow me away
Blow me away
Omo realize
Only you Wey go dey make my days
No dey look sad
Baby girl make I blow you away
Blow you away
Minicado minicado
Say you got one
Me need one too
All all for me
Kolobiko
Anointing anointing
Valentino Valentino
She call me for my telephone
Wetin she want
Wetin she want
All all for me
Kolobiko
O lord
Mmmmm
Another love story
Ghetto boy Deya suh
Writer(s): David Mudiaga Mrakpor, Namali Kofi Oko Kwaten, Kevin Karoll Kameni Lyrics powered by www.musixmatch.com