Jeje Songtext
von 2Baba
Jeje Songtext
Ah, let′s get ready to rumble! (i-i-it's PJ)
Hey, okay na
Unto the matter (you know?)
Everything wey we do
Na jeje, na jeje
Na jeje, na jeje (o boy you no understand?)
Na jeje, na jeje
Na jeje, na jeje
(See) na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na jeje, na jeje, na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, na jeje, I dey do my thing
I get money, I spend am well
I get brian, I dey use am well
I get chiquito, I dey spoil am well
I get followers, I dey follow them well
The reason wey we dey here na to buy and sell
But some people wey dem dey here na to quarrel and yell
99 problems na who you wan tell?
Na to do am jeje, ′til the ringing of the bell
One time for your money, two time for your mind
If you're feeling what I'm feeling
Happy with the feeling, and
Arise and shine
I say one time for your money, two time for your mind
If you′re feeling what I′m feeling
Continue do your dealing and
Arise and shine
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na jeje, na jeje, na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, na jeje, I dey do my thing
Okay, na
Na wetin dem go want make I do to show dem say I don craze now?
Make I enter the place make I start to dey spoil ground
If I start e no go finish, e no finish, e no finish, I swear down
I swear down, eh eh
I see you, you see me too
Na different-diferent things we come here to do
Some be lawyer
Some na doctor too
Some na minister
Some na labourer too
And so, and so what?
Anything you do make you do am well
Vulcanizer, vulcanize am well
Senator, senate am well
Do your best, make you no kill urself
Live your life make you leave me rest
'Cause there′s nothing wey you wan prove
Hey, hey
(See) na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na jeje, na jeje, na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, na jeje, I dey do my thing
Hey, I dey feel like doing plenty things
Na where I go start?
Abi make I wear my pant and start run things
Where be that?
From Festac, Ojuelegba cruising
Everything they want to be doing
Everybody get their own mouth
Them go talk wetin dem wan talk
Some go observe things
Some go do things
Some go dey criticize things
Anywhere you dey, anywhere you dey
Anyhow e be, anyhow e be
You go like to understand how e be
And we go like to play
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na jeje, na jeje, na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, na jeje, I dey do my thing
If to say AIDS get cure
Them for don bring am
If motor dey fly
Dem for don do am
If to say Superman dey
We for don see am
If to say we fit see devil
One time we for kpai am!
Hey, okay na
Unto the matter (you know?)
Everything wey we do
Na jeje, na jeje
Na jeje, na jeje (o boy you no understand?)
Na jeje, na jeje
Na jeje, na jeje
(See) na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na jeje, na jeje, na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, na jeje, I dey do my thing
I get money, I spend am well
I get brian, I dey use am well
I get chiquito, I dey spoil am well
I get followers, I dey follow them well
The reason wey we dey here na to buy and sell
But some people wey dem dey here na to quarrel and yell
99 problems na who you wan tell?
Na to do am jeje, ′til the ringing of the bell
One time for your money, two time for your mind
If you're feeling what I'm feeling
Happy with the feeling, and
Arise and shine
I say one time for your money, two time for your mind
If you′re feeling what I′m feeling
Continue do your dealing and
Arise and shine
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na jeje, na jeje, na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, na jeje, I dey do my thing
Okay, na
Na wetin dem go want make I do to show dem say I don craze now?
Make I enter the place make I start to dey spoil ground
If I start e no go finish, e no finish, e no finish, I swear down
I swear down, eh eh
I see you, you see me too
Na different-diferent things we come here to do
Some be lawyer
Some na doctor too
Some na minister
Some na labourer too
And so, and so what?
Anything you do make you do am well
Vulcanizer, vulcanize am well
Senator, senate am well
Do your best, make you no kill urself
Live your life make you leave me rest
'Cause there′s nothing wey you wan prove
Hey, hey
(See) na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na jeje, na jeje, na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, na jeje, I dey do my thing
Hey, I dey feel like doing plenty things
Na where I go start?
Abi make I wear my pant and start run things
Where be that?
From Festac, Ojuelegba cruising
Everything they want to be doing
Everybody get their own mouth
Them go talk wetin dem wan talk
Some go observe things
Some go do things
Some go dey criticize things
Anywhere you dey, anywhere you dey
Anyhow e be, anyhow e be
You go like to understand how e be
And we go like to play
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na jeje, na jeje, na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, na jeje, I dey do my thing
If to say AIDS get cure
Them for don bring am
If motor dey fly
Dem for don do am
If to say Superman dey
We for don see am
If to say we fit see devil
One time we for kpai am!
Writer(s): Innocent Ujah Idibia, Bolj Beatz Lyrics powered by www.musixmatch.com