Wine Songtext
von Rema
Wine Songtext
Ooh-ooh-ooh-ooh-ooh, ooh-ooh
Ooh-ooh-ooh-ooh-ooh, ooh-ooh, ha
Sweet loving, sweet loving, yeah-yeah, girl, I need your loving
Sweet touching, sweet touching, yeah-yeah, girl, I need your touching
Love wey no get any burden, yeah-yeah, wey no get any burden
Love wey dey gimme the peace I need, yeah-yeah
Girl, wine for me, aha
Ooh, baby girl, come wine for me, aha
Ooh, baby girl, come wine for me, aha
Ooh, baby girl, come wine for me, aha
Ooh, baby girl, come roll am, hmm, roll am
Baby girl, wine am, hmm, wine am
Me I wanna hold am, hmm, hold am, hold am
Gimme your aza (aza)
Baby, make I load am (load am)
Givenchy store tonight
I say e go shutdown
Hmm, booty call, whoa, booty call, whoa, booty call, whoa
How you get my number, ah? I no know whoa, I no know, whoa (oh baby, I don′t know)
This your body oh whoa, dey control me like voodoo, oh whoa
Who be your father, ah? Tell me, oh whoa, make I for know, whoa
Come here baby girl, you no get conscience
Your body calm me down when I get upset
See anytime you pass, all my guys dey give me hand
'Cause baby girl you bad (baby girl, you bad)
And you′re not easy to get, forget, I say forget
Other girls dem dey learn
Girl, wine for me, aha
Ooh, baby girl, come wine for me, aha
Ooh, baby girl, come wine for me, aha
Ooh, baby girl come wine for me, aha
Je je, touché bébé tu me trop d'effet (yeah, clap clap clap)
Je t'ai tatoué dans mes pensées (ohh)
Je veux que ça transpire qu′on s′envoie en l'air (no no)
69 pour commencer (mmm)
Ma cambrure te fait tourner la tête (woow)
Ce soir on va s′envoyer
Billet vert dans le string qui me peut? (Peut)
Personne peut m'arrêter
Le noir de tes yeux est un paradis, boy (les étoiles s′alignent)
It's about you and me, dans ma vie, boy (les étoiles s′alignent)
My love, my love, my love, my love
I want you so my love, my love
My love, my love, my love, my love, oh-ooh, uh-oh
Girl, wine for me, aha
Ooh, baby girl, come wine for me, aha
Ooh, baby girl, come wine for me, aha
Ooh, baby girl, come wine for me, aha
Je je, touché bébé tu me trop d'effets (yeah, clap clap clap)
Je t'ai tatoué dans mes pensées (oh)
Je veux que ça transpire que l′on s′envoie en l'aire (no no)
69 pour commencer (mmm)
Je je, touché bébé tu me trop d′effets (clap clap clap clap)
Je t'ai tatoué dans mes pensées (ohh)
Je veux que ça transpire que l′on s'envoie en l′aire (no no)
69 pour commencer

Writer(s): Divine Ikubor, Yseult Onguenet, Michael Ovie Hunter Lyrics powered by www.musixmatch.com