Songtexte.com Drucklogo

DND Songtext
von Rema

DND Songtext

(Uno, dos, tres)
Banger (banger, banger)

(P, P)
Another banger

Mo tún ti dé, láti dagború, o ṣé
Me wey be wèrè
Óyá, gawú oh, gawú
Shey you no dey see say I just drop gbẹ′du, ayy?
Them talk say no be me be H-I-M, okay na
You go come tell me na who oh, na who
Make humility no go turn me màlúù (màlúù, màlúù)

Because if I talk one, they go wan swallow me, ayy
Shey I wan good, shey I wan bad
Shey I wan real, shey I wan fake (me I no do again)
Oya, see wins, now they wan shallow wins, say
They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе

I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
Ayy, ó ṣe o, ó wà n'bí
Even ẹ′gbọ'n dey collect DND

Bàbá wọn
E sure for me, my confidence
No rely on any number one
Too many solo hits una go dey call me Solomon (Solomon)
Girls dey chew gum
Because they sabi say I be idán
Ọmọ, make I no too talk, make I sofri sit down

Because if I talk one, they go wan swallow me, ayy
Shey I wan good, shey I wan bad
Shey I wan real, shey I wan fake (me I no do again)
Óyá, see wins, now they wan shallow wins, say
They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе

I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
Ayy, o ṣé o, o wá n'bí
Even ẹ′gbọ′n dey collect DND

I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE
Ayy, o ṣé o, o wá nbí
Even ẹ'gbọ′n dey collect DND

(P, P)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Whitney Houston sang „I Will Always Love ...“?

Fans

»DND« gefällt bisher niemandem.