Songtexte.com Drucklogo

how to luv Songtext
von Omah Lay

how to luv Songtext

You know I′m just tryna have fun tonight, you know?
Ain't nobody judging anybody
Everybody is beautiful tonight
You feel me?
′Cause you know
You know

My body dey for Adamawa (Wa-wa, wa-wa, wa-wa, wa-wa)
My head e dey for jigawa (Wa-wa, wa-wa, wa-wa, woah-woah woah-woah)
My matter e full for nkom, kom, kom, kom wah
My heart carry too much ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo ah

Girlie come show me how to love
We get married no divorce
It's just you and I endorse
All these diamonds ain't enough
My girlie come show me how to love
(Show me, show me, show me)
It′s just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain′t enough (All thesе diamonds ain't enough)


I′ve been trying, shawty
Trust me, I fuck with you
But I no bеlieve say you go fit to solve my issues
(Ah, ah-yiy, ah-yiy)
You know na kcee wey sing Limpopo
My motor dey for Ikoku
Chop my money intoto
Omotena hit my agogo go
I know wetin dey your kom kom
If you no give me I go Kolo
I get the spirit of ashewo
Port Harcourt boy Isaac Boro

Girlie come show me how to love
We get married no divorce
It's just you and I endorse
All these diamonds ain′t enough (No)
My girlie come show me how to love
(Show me, show me, show me)
It's just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain′t enough (All these diamonds ain't enough)

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Omah Lay

Quiz
Whitney Houston sang „I Will Always Love ...“?

Fans

»how to luv« gefällt bisher niemandem.