From Africa 2 U Songtext
von Nneka
From Africa 2 U Songtext
Plenty wahala, plenty dey kpeme
For the sake of our ignorance oh, we get this pain for bele
See no be because dem no born you with silver spoon for mouth
Say you be ogpe
Make I tell you my story oh
Make I tell you my story oh
Africa, Nigeria, from Warri to Abuja
Lagos States, Niger Delta
Africa, you are so beautiful
Beautiful
Some dey sick, some dey well
Some dey tatafo, some dey akproko
We dey call Oghene, we dey call Chineke
Wetin go save us from the pain wen we dey go through
Africa, no one else can save you but you
It is time to arise
Take away your pride
It is time to arise
Africa, Nigeria, from Warri to Abuja
Lagos States, Niger Delta
Africa, you are so beautiful
We are living in a world self-centred
Making our own hell fire, all by ourselves
And then we start with eye-service, to make one notice us, see
Can′t we see the way we lie to ourselves
Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa (time to arise, time to arise)
Africa, Africa, Africa, Africa (take away your pride, take it by the hand)
Africa, Africa, Africa, Africa (take it by the hand)
Africa, Africa, Africa, Africa (take it by the hand, come on)
Africa, Africa, Africa, Africa (with me, with me, with me)

Writer(s): Nneka Egbuna, Pokossi Ngolle, Anuku Arenor Lyrics powered by www.musixmatch.com