Songtexte.com Drucklogo

Shine Songtext
von MaLLy

Shine Songtext

Omo Iyami Gbemidebe
No too much focus on my mess up
I′ve been smoking Jah
And I've been drinking
Me I no want anything
To drag me down

Me I don work oo
The party sef don start dae gooo
I no won talk
I no won put it in my zone(put it in my Zone)

See The Way I Shine(Imole o)
Awon gorin yo gorini o
She be calling my phone
On a daily o
But guy I no want trouble


See The Way I Shine(Imole o)
Awon gorin yo gorini o
She be calling my phone
On a daily o
But guy I no want trouble

Haaa Iye kon kon e
Many Things don sup to me
Haaa Iye kon kon e
Party Sef Don Come My Place
Tipite Tipite
Tipi repete oo
You make me wanna cool
My Pepe pe oo
Gimme loving
Me I no go Busetey o

No Face No Case!


I smoke Igbo
My Head burst
I enter Drugs
Omo E Con Dae Worse
At times e con be like say
Na Curse
I smoke Igbo
My Head burst
I enter Drugs
Omo E Con Dae Worse
At times e con be like say
Na Curse

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von MaLLy

Ähnliche Artists

Fans

»Shine« gefällt bisher niemandem.