Songtexte.com Drucklogo

Do and Undo Songtext
von DJ Neptune

Do and Undo Songtext

Greatness
DJ Neptune
Hit me!

Omadima
You be sweet like vanilla
E be you wey save me
′Cause bedtimes I be animal
Your type e no dey market, e no dey for Mokola
Anyhow, as e dey
If you cold I go give you my cardigan

Baby I go do and undo
To show my love be true
Show my love be true
Mami e sure for you
Wo nko ara na mepɛ o
Wo nko ara na mepɛ


Girl if you say na for you
I get am for you
And I no go wait and run am
Shaperly for you
'Cause I am so into you
Girl na only you
And I no go I will do anything for you

Kprokoto prikata, kprokoto prikata, prikata
Je ka malo ile
Je ka lo shey ere
Aprikata, prikata, prikata, prikata prokoto
Sure banker le le yi
Sure banker le le yi

Baby I go do and undo
To show my love be true
Show my love be true
Mami e sure for you
Wo nko ara na mepɛ o
Wo nko ara na mepɛ

Girl if you say na for you (if you say na for you)
I get am for you (I get am for you)
And I no go wait and run am
Shaperly for you
′Cause I am so into you
Girl na only you (only you)
And I no go go I will do anything for you (DJ-, DJ Neptune)


Baby I go do and undo
To show my love be true
Show my love true
Mami e sure for you
Wo nko ara na mepɛ o
Wo nko ara na mepɛ

Zaga what?
Zaga that

Baby I go do and undo
To show my love be true
Show my love true
Mami e sure for you
Wo nko ara na mepɛ o
Wo nko ara na mepɛ

Greatness
(Number one)
DJ Neptune!

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Welche Band singt das Lied „Das Beste“?

Fans

»Do and Undo« gefällt bisher niemandem.