Songtexte.com Drucklogo

Dem Dey Songtext
von Burna Boy

Dem Dey Songtext

(No do, no do, no do, no do)
No do, no do (no do, no do)
No do, no do (no do, no do)
Mo ṣa sọ fún (no do, no do)
If you no get me (no do, no do)
Forget about it (no do, no do)
I no buy Lambo′ (no do, no do)
Is that why you are shouting? (No do, no do)

Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey? (No do, no do)

A little investment in clitocurrency
Every bo-bo-body, ya'nu si

Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?


(Their father) o n gbóná s′owo dem no fit handle me
Odogwu is wise, can't you see? (Can't you see?)

(No do, no do)
Ko de sere ninu gaza (no do, no do)
Wọn a de ma ri shege banza (no do, no do)
Wọn a de gbó o pansa, pansa (no do, no do)
It′s a banger, shokoloko ban-
O da

Thank you for your support
On God, of course
To the people wey just come, on board
You are all, very, very welcome (′come, 'come)
If you feel say I dey pompous, go to the bridge and jump off
Swallow the river, and if I no deliver, fuck my woman


(No do, no do)
How many break yet? (No do, no do)
How many shut down? (No do, no do)
Òun ẹni la n gbé (no do, no do)
La n gbé lárugẹ (no do, no do)
No make me suspect (no do, no do)
Ogbeni, stop ṣe be (no do, no do)
All your connect don call me

Ẹnì ba gbe′ge si ma ya ni
Ṣe e ma damo o te ba ri?
Sare, sare o (sare)
Sare, sare o (sare)
Jaiye k'aye, oh
Maye ko de kan aiye

(No do, no do, no do, no do)
No do, no do (no do, no do)
No do, no do (no do, no do)
Mo ṣa sọ fún (no do, no do)
If you no get me (no do, no do)
Forget about it (no do, no do)
I no buy Lambo′ (no do, no do)
Is that why you are shouting? (No do, no do)

Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?

Ko de sere ninu gaza
Wọn a de ma ri shege banza
Wọn a de gbó o pansa, pansa
It's a banger, shokoloko ban-
O da

Oloye, oloye
Oloye, oloye
Oloye, oloye
Oloye, oloye

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer ist kein deutscher Rapper?

Fans

»Dem Dey« gefällt bisher niemandem.