Songtexte.com Drucklogo

28 Grams Songtext
von Burna Boy

28 Grams Songtext

For morning, I- (ganja), for evening, I- (ganja)
For morning, I- (ganja), for evening, I- (ganja), I love the- (ganja)

28 grams, one O.Z. say me have ninu yara mi o
I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you
I no dey too talk, na my mind I dey yarn
Mi o p′ara mi o
I no dey smoke crack, I dey smoke sativa
Mi o gb'ọja s′ara mi o
(Ọmọ, e don be, no be ganjah)

No go do cocaine, e go drive you loco
Awọn kan gbọn, awọn kan dey on colos
(Ọmọ, e don be, no be gan-)
Wọn ni so fun ẹ, wa gbera ẹ leke
And if you no take my advice, wa ṣe'ra ẹ leṣe


(Ganja) just give me (ganja), original (ganja)
I grow the (ganja), I tie the (ganja), I light my (ganja)
I need the (ganja), prescribe the (ganja), medicinal (ganja)
For morning, I- (ganja), for evening, I- (ganja), I love the (ganja)
Ah-ah-ahn

Ganja man, don't go nowhere unless I smoke my igbo
Make una leave me, make una leave me, dey, make I dey my own
I no need any disturbance, I no bother nobody, eh
Awọn kan ṣo-mi-la, awọn kan jẹ politician
(Ọmọ, e don be, no be ganjah)

No go do cocaine, e go drive you loco
Awọn kan gbọn, awọn kan dey on colos
(Ọmọ, e don be, no be ganjah)
Wọn ni so fun ẹ, wa gbera ẹ leke
And if you no take my advice, wa ṣe′ra ẹ leṣe

(Ganja) just give me (ganja), original (ganja)
I grow the (ganja), I tie the (ganja), I light my (ganja)
I need the (ganja), prescribe the (ganja), medicinal (ganja)
For morning, I- (ganja), for evening, I- (ganja), I love the (ganja)
Ahn-ahn-ahn

What is that stench?

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Wer ist gemeint mit „The King of Pop“?

Fans

»28 Grams« gefällt bisher niemandem.