Songtexte.com Drucklogo

Me & You Songtext
von Bracket

Me & You Songtext

Paraparapata me and you, yeah
Hmm-mm, paraparapata me and you, hmm-mm

Girl, I can′t believe, I can't believe
Baby like you come to my way
And me I go like make me go find somewhere
Wey me and you go dey
Na there I go tell you say I want you
Na there you go know how much I need you
Na there I go comot my rose flower
Give am to you, tell you I love you

There′s no delay, for here we dey, I want to share
My love with you, anything you want. I go give am to you
There'll be no more problems if you give your love to me, baby

Me and you, paraparapata me and you, girl
Me and you, paraparapata me and you, yeah
Me and you paraparapata me and you, girl
Just me and you, paraparapata me and you


Chai, oya, make we dey flow my darling
You dey make me kolo, my honey
You dey sweet me oh
Make we dey here 'til night oh, hmm

One plus one is equal to two
But me and you, we are equals to one
The way you dey laugh, na the way I dey laugh
We too make sense, that′s why I say

There′s no delay, for here we dey, I want to share
My love with you, anything you want, I go give am to you
There'll be no more problems if you give your love to me, baby

Me and you, paraparapata me and you, girl
Me and you, paraparapata me and you, yeah
Me and you, paraparapata me and you, girl
Just me and you, paraparapata me and you

Me and you oh
As we dey oh, nobody be like us
The love for me and you no be by force
And that is why I made you my choice
I say nobody be like us
We too make sense, that′s why I say


Me and you
Oh, me and you girl, me and you, girl
Me and you, eh-eh, me and you
Just me and you, pararapata me and you, hmm (oh, no, no, no)
Parararapata me and you (me and you)

There's no delay, for here we dey, I want to share
My love with you, anything you want, I go give am to you
(Anything you want, anything you want)
There′ll be no more problems, if you give your love to me, baby (anything you want)

Me and you (my baby), pararapata me and you (my honey), girl
Me and you (my darling), paraparapata me and you (just me and you), yeah
Me and you (just me and you), paraparapata me and you (just me and you), girl
Just me and you (eh-eh-eh), paraparapata me and you (eh-eh-eh)

I want to share
I go give am to you
Anything you want, uh
If you give your love to me, baby
Me and you, oh, me and you

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Bracket

Quiz
Welcher Song ist nicht von Britney Spears?

Fans

»Me & You« gefällt bisher niemandem.