Songtexte.com Drucklogo

2 by 2 Songtext
von 6uff

2 by 2 Songtext

See when I pull up them know
I get the vibe so the ladies
Wanna pull off them clothes
Them hating on the boy
So them fire combo
But I be bulletproof boy
Me and my goons
We Dey move in convoy
We′ll be knocking for your front door
On God
Be like say that
Your head no correct
Wipe am 2 by 2
E go correct
Wetin Dey sup o
Wetin shelle
Person wey guck
Must to collect
Be like say that
Your head no correct
Wipe am 2 by 2
E go correct
Wetin Dey sup o
Wetin shelle
Person wey guck
Must to collect


I no wan talk
Cos I too get hot temper
I no get time, i dey stacking my cheddar
I just wan Dey for my lane
Make you no trespass
I no care how you Dey feel
Omo whatever o
You Dey do Gidi gidi
Gats calm down
No dey do Liga Liga
Ma lo ga o
You Go run tiki tiki
O gokpa o
Shey you wan see a nigga
Burst tha gun
You Dey do Gidi gidi
Gats calm down
No dey do Liga Liga
Ma lo ga o
You Go run tiki tiki
O gokpa o
Shey you wan see a nigga
Burst tha gun

See when I pull up them know
I get the vibe so the ladies
Wanna pull off them clothes
Them hating on the boy
So them fire combo
But I be bulletproof boy
Me and my goons
We Dey move in convoy
We'll be knocking for your front door
On God
No be joke o
No be chyz o
The money large o
The money choke o
I fit buy all the bank o
You see e No be joke o
No be lie no pinnochio
I say e choke no be lotto

I no wan talk
Cos I too get hot temper
I no get time, i dey stacking my cheddar
I just wan Dey for my lane
Make you no trespass
I no care how you Dey feel
Omo whatever o
You Dey do Gidi gidi
Gats calm down
No dey do Liga Liga
Ma lo ga o
You Go run tiki tiki
O gokpa o
Shey you wan see a nigga
Burst tha gun
You Dey do Gidi gidi
Gats calm down
No dey do Liga Liga
Ma lo ga o
You Go run tiki tiki
O gokpa o
Shey you wan see a nigga
Burst tha gun

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Welcher Song ist nicht von Robbie Williams?

Fans

»2 by 2« gefällt bisher niemandem.